JUST FOR FUN: Assuming you are seeing a football match at a - TopicsExpress



          

JUST FOR FUN: Assuming you are seeing a football match at a viewing centre, a guy walks in, sits next to you and this conversation follows: Stranger: Bros how fa? Na match them dey play? You: Yes nau. Shebi na im u dey watch. Stranger: Ok. Abeg who dey play? You: Na im be dat na. Chelsea vs Man U. Stranger: Oh ok. Abeg who wear blue? You: Na chelsea wear blue. Stranger: Oh ok, who come wear red? You: oooh see am nau, na Man U. Stranger: Oh ok no vex. Ehm bros na 1st half abi second half ? You: Chai, guy na wa oh. Na 1st half nau. See am na 20minutes! Stranger: Oh ok. Bros abeg wetin be scores? You: come guy. Na 0-0 na. shebi na im we dey watch? Stranger: Oh oh oh ok 0-0. Abeg who cum get zero? What will you do or say next to this person? Be honest oh!
Posted on: Fri, 20 Jun 2014 19:30:01 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015