Jay (to Aide): I wan go visit my father for Hilltop. Aide: Ha, - TopicsExpress



          

Jay (to Aide): I wan go visit my father for Hilltop. Aide: Ha, Oga, why you wan go that place again? You know say the man no like you now? He invite you? Jay (looking puzzled): Which Hilltop you tink say I dey talk about? Aide: The one for Abeokuta. Jay: Mscheew! You don miss road for dat one. Na Minna Hilltop I dey talk. Aide: Ha! (thinks: this Oga know wetin he dey do so?)
Posted on: Sun, 28 Dec 2014 09:58:26 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015