Jet Li, Jackie Chan, James Bond 007, Van Dam, Spider man, Super - TopicsExpress



          

Jet Li, Jackie Chan, James Bond 007, Van Dam, Spider man, Super man, Steven Seagal, JackNa Bauer all na inside film dem go dey show power. Dey hear sey boko Haram don kidnap some girls o. Dey just siddon for corner like sey dem no hear. Especially dat Jet Li & Jackie Chan wey fit beat 500 people wt bathroom slippers @ 1spot.:| mumu Nigerian self go dey hail u like say u don do real tin If dey born una well, make una release anoda crazy movie. My pple, I de lie? @Ade2go
Posted on: Tue, 27 May 2014 09:07:25 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015