Jet Li, Jackie Chan, James Bond, Jack Bauer, Jason Bourne, Jason - TopicsExpress



          

Jet Li, Jackie Chan, James Bond, Jack Bauer, Jason Bourne, Jason Statman,Rambo,Commando,Van Damme, Spider Man and Super Man Even Scofield of Prisonbreak... Na inside film dem go dey show stunt. Dem hear sey boko haram don kidnap over 200 girls o... Dem lego for 1 corner like sey Nigerians no dey buy dere films. Especially dat Jet li & Jackie Chan wey fit beat 500 people with bathroom slippers @1 spot. Tiwonbati bi iya yin re, ke tun se film weere kanjade #BringBAckOurGirls,Firstlady Says so.......
Posted on: Tue, 03 Jun 2014 20:04:33 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015