• Jet li • Jack chan • James bond 007 • Commando • - TopicsExpress



          

• Jet li • Jack chan • James bond 007 • Commando • Van damme • Spider man • Super man Na inside film dem go dey show stunt. Dem neva hear sey boko haram don kidnap our chibok girls a month 2day... Dem dy for 1 corner like sey d tin pass film, especially dat Jet li & Jack chan wey fit beat 500 people with bathroom slippers @ one spot..and spider man wey fit jump from 100 story building to 200 story building..plz na beg we dy beg una..plz make una help us with dis una tactics so as to #bringbackourgirls I support d #teambringbackourgirls
Posted on: Wed, 14 May 2014 15:11:09 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015