Jet li, Jack chan, James bond, 007,Vandam, Spider man, Super man, - TopicsExpress



          

Jet li, Jack chan, James bond, 007,Vandam, Spider man, Super man, Na inside film dem go dey show stunt. Dem hear sey boko haram don kidnap som girls o... Dem lego for 1 corner like sey Nigeria no dey buy dere films, abi? Especially dat Jet li & Jack chan wey fit beat 500 people with bathroom slippers @1 spot.......Tiwonbati bi iya yin re ki e tun shey filmu weere kanjade si naija, e ri iran wo ati oun ti ma se fun. #mmmmnnnnshew + chaaaiiiii + doro nonsense#
Posted on: Thu, 29 May 2014 06:51:06 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015