Jet li Jack chan James bond 007 Vandam Spider man Super - TopicsExpress



          

Jet li Jack chan James bond 007 Vandam Spider man Super man Hell boi Na inside film dem go dey show stunt Dem hear sey boko haram don kidnap some girls over a month oooo... Dem lego for 1 corner like sey d tin pass film Especially dat Jet li & Jack chan wey fit beat 1,000 people with bathroom slippers @1 spot Tiwonbati bi iyayin re ke tun shey filmu were kan jade, we no go buy again. # BRING_BACK_OUR_GIRLS.......BABASS 4u
Posted on: Sun, 15 Jun 2014 16:10:29 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015