Jet li, Jackie Chan, James Bond 007, Van Dam, Spiderman, Superman, - TopicsExpress



          

Jet li, Jackie Chan, James Bond 007, Van Dam, Spiderman, Superman, Batman, Arnold, The avengers,captain America .. Na inside film dem go dey show stunt. Dem hear sey boko haram don kidnap som girls o... Dem hide for 1 corner like sey the thing pass film, Especially dat JACK BAUER guy n dat ye-ye Jet li & Jackie Chan wey fit beat 500 people with bathroom slippers @1 spot. make them no release any yeye film again! Na epe from ijesha I go package for them!#bringbackourgirls#
Posted on: Thu, 22 May 2014 09:06:48 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015