Jet li, Jackie chan, James bond, 007, Vandam, Spider man, Super - TopicsExpress



          

Jet li, Jackie chan, James bond, 007, Vandam, Spider man, Super man, Arnold, Rambo, Na inside film dem go dey show stunt. Dem hear sey boko haram don kidnap som girls o... Dem lego for 1 corner like sey Nigerians no dey buy dere films Especially dat Jet li & Jack chan wey fit beat 500 people with bathroom slippers @1 spot.......Tiwonbati bi iya yin re ke tun she film weere kanjade eyin weere wonwonyi
Posted on: Wed, 04 Jun 2014 15:40:03 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015