Jet li, Jackie chan, James bond 007,Vandam, Spider man and Super - TopicsExpress



          

Jet li, Jackie chan, James bond 007,Vandam, Spider man and Super man... Na inside film dem go dey show stunt. Dem hear sey Boko haram don kidnap over 200 girls o... Dem lego for 1 corner like sey Nigerians no dey buy dere films. Especially dat Jet li & Jackie chan wey fit beat 500 people with bathroom slippers @1 spot. Ti won bati bi iya yin re ke tun gbe filmu were yin wa si nigeria(If dem born una mama well,make una bring una film come nigeria again) #BringBAckOurGirls. Nice Wkend!
Posted on: Fri, 30 May 2014 19:51:05 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015