Jet li, Jackie chan, James bond, Van dam, Wesley snipes, batman, - TopicsExpress



          

Jet li, Jackie chan, James bond, Van dam, Wesley snipes, batman, commando, terminator, Spider man and Super man... Na inside film dem go dey show stunt. Dem hear sey boko haram don kidnap over 200 girls o... Dem Lego for 1 corner like sey Nigerians no dey buy dia films. Especially dat Jet li & Jackie chan wey fit beat 500 people with bathroom slippers @1 spot. They better [-( come naija come show their power or we wont buy their films again abi na lie I talk???.... Gudnyt dearies!
Posted on: Sat, 31 May 2014 21:46:22 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015