Jetli, jackie chan, vandamm, jumong, jamesbond, iron man, hell - TopicsExpress



          

Jetli, jackie chan, vandamm, jumong, jamesbond, iron man, hell boy, thor, spiderman, batman, nikita, jack bauer, micheal scorfied, even merlin dem hear say boko haram kidnap over 200 girls ooo, dem no talk, dem jst stay 4 one corner, Rambo nd commando hear abt it 2, on Ajazeera news, we also hav fadeyi, abija, lalude, dagunro nd so on dey do like dem no hear.... Na inside film alone dem get power, especially dat jackie chan nd jetli wey fit beat 500 people wit bathroom slipper..... If dem born all of dem well make dem do one stupid yeye film again, make dem go bring back our girls ooo, bcos 5 of my girlfrnds ar among does kidnappas.
Posted on: Thu, 29 May 2014 06:25:23 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015