#Joke : Akpors and Ochuku needed to go somewhere but didn’t - TopicsExpress



          

#Joke : Akpors and Ochuku needed to go somewhere but didn’t have transport money on them so they cooked up a plan and stopped a bike man. Akpors: Castro junction Bike man: na 200 naira o Akpors: No problem When the guys saw that they were approaching their stop they put their plan in action and struck the following conversation: Ochuku: Akposky, Akposky, that gun wey I give u en, how many bullet dey remain inside? Akpors: Bros, na 6 bullet dey remain o Ochuku: Haba, how manage? I think say na 8 na. Akpors: Bros, you don forget say we shoot the bike man wey carry us dat time wey come dey disturb us for money? (By dis time the bike’s man hands were already shaking in fear) Bike man: (in his mind) o boy I don die today, which kind wahala be dis now? As soon as they got to the junction and got down, without even waiting the bike man said “bros, make una no worry about money oh, I dey carry passengers for free today because today na my birthday” and sped off. One word for the guys this time around? ====Get news updates on kingebuka ====
Posted on: Thu, 07 Aug 2014 05:40:00 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015