Judas!judas!!judas!!! Jesus snt judas 2 buy chicken 4 suppa,judas - TopicsExpress



          

Judas!judas!!judas!!! Jesus snt judas 2 buy chicken 4 suppa,judas com go buy am,comot 1 leg eat 4 road,bring am 4 jesus,Ehh,y d chicken com get 1 leg,judas say"d chicken wey de nw,na 1 leg dem take born dem,jesus wit oda disciples com go outside,jst d way d tin wan b,rain de fall,e get fowl wey de outsid,d fowl hide 1 of him leg,judas com say,master i told u.Bt God is stil who he is,pik stone trow am 2 d fowl,d fowl com run,judas com say,master,u no de tire 4 miracle?
Posted on: Tue, 06 Aug 2013 08:27:24 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015