Just cos u see one barbie 4 instagram,wey don filter her booby,her - TopicsExpress



          

Just cos u see one barbie 4 instagram,wey don filter her booby,her yansh,her eyes,her lips,her eyebrows,she use rolls royce wey her papa no use money buy snap,she yellow pass nicki minaj,she don pout her mouth like chicken wey wan born...u come ask 4 her hand in marraige,u come see am 4 real life come dey shout blood of jesus unto say no b wetin u expect......my guy na miley cyrus dey twerk naked 4 ur destiny
Posted on: Fri, 30 May 2014 19:34:50 +0000

Trending Topics




VILÁGÚJDONSÁG! Itt kapható az "Xtreme 4 Minutes Lift", amivel

Recently Viewed Topics




© 2015