LOL Just read this in my mums news feed - TopicsExpress



          

LOL Just read this in my mums news feed N I quote Jet Li,Jackie Chan,James Bond 007,Spiderman,Superman,Hellboy...........na inside film dem go dey show stunt. Dem hear say Boko Haram don kidnap some girls o...Dem lego for one corner like say d tin pass film...Especially dat Jet Li & Jackie Chan wey fit beat 500 people with bathroom slippers at one spot. If dem born una papa well,make una produce one yeye film again...Mstchew. Lwkmd...just had to share this
Posted on: Mon, 19 May 2014 18:06:45 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015