#LOLZ ###(ASUU STRIKE)- Conversation between a RAT & a STUDENT- - TopicsExpress



          

#LOLZ ###(ASUU STRIKE)- Conversation between a RAT & a STUDENT- FOLAKE ,,,,,,, RAT (with Tinny voice)-Hello!,,, FOLAKE- Hello, who am I speaking with?,, RAT- Na Folake be dis, abi?,,, FOLAKE- Yes, yu ar Speaking with Folake, who is this plz?,, RAT- So yu no recognize my voice, abi? Na me ur ROOM MATE!,, FOLAKE- U say wht?,, RAT- Ur Room Mate, RAT, I dey ur Room now now!!!,, FOLAKE- I beg ur pardon,, RAT- which kain yeye beg? I say I dey ur Room, I neva chop since, yu comot since 3month ago, I check dat place wey yu dey put FOOD, I no see anytin, I check Kitchen, nothing, I even check ur Fridge self, No single Food 4 there, E be like say yu wan kill me, abi?,,, FOLAKE (Cut in)- before nko, na Die yu go DIE last,,,, RAT- No problem, I just say make I let yu know say; That ur FILE wey dey inside ur WARDROBE wey yu keep all ur School FEES receipt froom 100L, I don chop ur name there "FOLAKE DUROJAYE" but I leave ur intial "P", I chop am together with Receipt Number, Also I chop the "LAGOS" comot, remaining only, "University Of" make I see the one wey yu go take do CLEARANCE, Useless Girl,, L̳̿Ö̤̣̇ː̗̀(=)))ː̖́Ö̤̣̇L =))•´¨) ¸.•´ ¸.ℓoℓ •*¨) ¸.•*¨) =)) ¸¸.•´=D(¸.•´(¸.• =)) zzzzz. #SeeGOBE
Posted on: Wed, 25 Sep 2013 16:34:21 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015