Lafta therapy. A man was driving arnd Lagos metropolis, jus - TopicsExpress



          

Lafta therapy. A man was driving arnd Lagos metropolis, jus finished a call when a policeman suddenly opened d passenger door, entered n jammed it. As usual he wanted s.th from d man calling while driving.... Then suddenly he saw d Big Rottweiler dog- Jackie @ d back seat wit tongue stuck out, spittle dripping n fangs barring, staring fiercely @ him. Policeman: (Shaking) Ah! U carry dog? D man: (borne face) Yes I carry dog, dat one na offence? PM: Na where una dey come from? D man: from hospital PM: Ehen! U sick? D man: No, na person wey d dog bite we go see, d person almost die self PM: Ehen! But y d dog dey shake head like dat? D man: Na so im dey do if e wan bite person PM: And d dog know u? D man: Yes na, no b my dog? PM: (sweating) dis ur door, how u dey open am? D man: How u take enter? PM: Abeg! Na since I dey try open am but e no open. Oga I take God beg u, open d door for me make I comot, I no go collect anything from u D man: How much u go pay me? PM: Ah! I never hustle anything since morning, na only 1k dey wit me D man: U never ready PM: ok ok ok....., e reach 2k, d other 1k na my wife own but I go give u join, Oga I beg sorry for me take d 2k make u open d door plsssssssss D man: Oya bring am, collected d 2k n allows d policeman out of d car PM: God thank u for saving me from dat man n his wicked dog....... Lol n share 2 friends n ones
Posted on: Wed, 09 Jul 2014 11:09:05 +0000

Trending Topics



"sttext" style="margin-left:0px; min-height:30px;"> usda loan program nj
THE KING WITH 4 WIVES Once upon a time there was a rich King
মাত্র ১৩ মিনিটে অসংখ্য
youtu.be/cCd930I5IUg Global Hair Distributors .VS.
Sorry so late!! This is a test to see if what you were gonna read
Matthew 6 * 25 “Therefore I tell you, do not worry about

Recently Viewed Topics




© 2015