Laughh as if u were not hurt... Smile as if everytin is - TopicsExpress



          

Laughh as if u were not hurt... Smile as if everytin is okay... Dat is d best way to live long! See,no be every face u see for film dey smooth oh boy na make up make dem look nice oooooo,dey too get pimples for face like u... No be all well dat is well,We are all encouraging ourselves no be say we no get wetin dey make us cry within,forget story we all have pain somewhere in our life,so no think say na only you dey sing WHY ♏Ε̲̣̣̣̥? Na our chorus be dat,bt na because say we no sing am loud,abeg reduce ur volume,we self sabi d song and we dey sing am well well!!! No carry am for face,forget ur story soon den go turn to glory....happy new week!!! If u believe say yes oooooo
Posted on: Sun, 14 Jul 2013 16:57:53 +0000

Recently Viewed Topics




© 2015