Let us laugh 1 He who fights & runs away , Na fear catch am. 2. - TopicsExpress



          

Let us laugh 1 He who fights & runs away , Na fear catch am. 2. Pikin wey no sabi em mama boyfriend, Dey call am brother. 3. A rolling stone no just dey roll, Na person push am. 4. He who lives in a glass house, Na im pepe rest. 5. A stitch intime, dey prevent further tear tear. 6. Birds of d same feather, na d same mama born dem. 7. One good turn, na correct power steering be that. lovely sunday morning
Posted on: Sun, 04 Aug 2013 06:09:11 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015