Lol hahaaha..A village boi dat have heard of salad bt have nt - TopicsExpress



          

Lol hahaaha..A village boi dat have heard of salad bt have nt tasted it visisted one of his sister in LAGOS,de next day his sister,was invited 2 wedding ceremony,when dey got dia,2plates of rice was offered 2 dem bt de boi was so fast 2 ask of salad,when salad was served 2 him,he was disappointed bcox of de raw nature of it.;sister...sister,na dis be de salad?why dem no cook am?dis people won turn on all worms wey dey 4 my stomach.sister plzz make yu no finish dat rice.hahahaha...what will you call dis boy?
Posted on: Wed, 02 Oct 2013 06:40:18 +0000

© 2015