MESSI: - Hey Ronaldo HOW MARKET? C RONALDO replied: - Omo na d - TopicsExpress



          

MESSI: - Hey Ronaldo HOW MARKET? C RONALDO replied: - Omo na d way u buy am yesterday dem sell 4 me too º°˚. MESSI : - Ronaldo oga gan Oº°˚˚˚°º RONALDO : - Lewandowski finish all my defence. MESSI : - Muller self finish my defence, you no see as they dribble me fall down . RONALDO : - Messi German League good pass La Liga make we talk true. MESSI ; - Me no fit go there na because they too strong and skilful, even dey wan kill me self with the injury am having... RONALDO : - Omo I fit commot go German club Oº°˚˚˚°º I go shrine Oº °˚˚˚°º MESSI : I pity you, sabi you still dey second for world best omo iya na 9th you go dey. Mikel Obi self go pass you..make we kuku dey play am jeje like this. RONALDO : - Na lie bi that one jare I go bi there oga at the top for there... Ask Temita¥o he know me very well the time we dey County Football Club for Ogba.......̣̣̣ ({}) Oti yee
Posted on: Fri, 13 Sep 2013 19:25:32 +0000

Trending Topics



/div>
div class="sttext" style="margin-left:0px; min-height:30px;"> Little Chestnuts Weekly Newsletter
SUPER URGENTS- NEED OUT NOW! Manhattan Center ***NEEDS PLACEMENT
Loss. Trauma. Disappointment. We all go through hardships in

Recently Viewed Topics




© 2015