MOSHMANAKPOS JAMB EXAMINATION.......... fill in d gap Akpos JAMB - TopicsExpress



          

MOSHMANAKPOS JAMB EXAMINATION.......... fill in d gap Akpos JAMB examination questions. 1. In side jackie chan& jet li who go beat? 2. In side indomine& macaroni, which 1 sweet pass? 3. In side girl&boys, who do amebo pass? 4. In side mama&papa style& 4rm back, which 1 sweet pass? 5. In side fowl&goat, who get voice pas? 6. In side ogboni & illuminati, which 1 sweet to join pass? 7. No difference btw agbero&police bcos d both of dem collect money 4 bus stop& dey wear uniform. True or fase....? 8. Every body don theif b4..... True or false? 9. In side politician& yahoo boyz, who girls follow pass?... 10. Finally, inside me wey dey write dis thing& you wey dey read am, who no get work?
Posted on: Sat, 02 Nov 2013 21:53:57 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015