***.......MUST READ FOR YOU........*** *.You used BlackBerry to - TopicsExpress



          

***.......MUST READ FOR YOU........*** *.You used BlackBerry to oppress........ ..Now everybody has a Black-Berry... *.You used your Camry to Buga.........No w boys use Camry to do taxi... *.Before, you dey use your plasma screen dey swell.......... .Now dem don dey use am watch ball for buka... *.B4, you dey use your iPad dey swag..........N ow iPad na heavy load to carry comot house,.. *.B4, you dey use brazillian hair dey form Big Girl........... Secondary school student don dey wear am troway,.. *.B4, you dey go vacation for UK dey talk pass urself......... ..Boys don dey buy 1st class ticket dey enter London just to go lick Ice-Cream.. *.BOTTOM LINE.*: No dey over do like say dat tin no go reach another person hand,.. All na vanity, e dey fade like Aba Jean... No 4get say tortoise car na big man motor b4 oo... Notin wey come wey no get expiring date, even the life you have na borrow you borrow am... Humility na the best choice!!!.
Posted on: Sat, 05 Oct 2013 06:33:05 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015