Make just 1 person, just 1, tell me why God no go punish ASUU n - TopicsExpress



          

Make just 1 person, just 1, tell me why God no go punish ASUU n FG? According 2 2006 census, Nigerian population no b 140 million? Ok, only ASUU dey demand for N92 bn, abeg, make una divide N92 bn by 140 million, u no knw weting go reach u? With ur own share, guyz/ladies, u neva HAMMA? But for where, selfcenteredness no go gree dem. Therefore, God will neva rest until He punish FG, punish ASUU join. Amen, amen if u like it or nt, na Amen!
Posted on: Fri, 30 Aug 2013 09:49:31 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015