Make una no talk say I wan start my #ejowewe again....but shey I - TopicsExpress



          

Make una no talk say I wan start my #ejowewe again....but shey I no go talk wetin i see Ni?? AlhamduliLlaah yesterday was fun @ my namesy Nikaah and am so happy to meet the following sisters life and direct for the first time: Sis Hassanat Monisola Omotayo, gentle she looks...but am nt sure if you are truely gentle. Sis Habeebah Oluwabusayo (OluwabusayoMi) I love dat name. She be my troublesome sister oo...lol Umm Mukhtaar Bint Ibroheem, I cant wait to see u again Umm Adeshina Rukoyah, hmmm #awon_mama_niyen (tanku mo, eshe mo, adupe mo, for d gift mo, aamo ri yin ba mo, Ameen mo) Eehnn ki ki ki ki ki #KimSheedah Sis Akorede Rawsheedah Saheed, e pain me say we no get chance gist well well...we go see again In Shaa Allaah Sis Maryam Decoco, ehn ehn so you are the funny sister on Whatsapp group abi...#Idoncatchyou Meeting them the second time: Na so I jam this sis wey put me for one #LegeChair She con sit for one corner fold hand as if she no dey talk...hmmmmmmm Ekun!!! I dey gbadun u sis BJJ Sis Naimah Bint Abubakar & her honorable partner Sis Haleemah Oluwadamilola, I will not get tired of seeing you BiithniLlaah. I always enjoy your company. Ohhh my sweet companion Ghaniyyah Bint Olalere darling, dnt know what to use to qualify ur love cos am just short of words....JazaakiLlaahu khayran for d love&care you showered on me...This is just the beginning of our friendship..love u ju Zaynab Happy Muslimah, this name really suits you, infact the name Happy Muslimah is you!!!!! Pls keep it up dear...May Allaah reward you abundantly. Ameen But come o, shey na me you dey call #Naughty_Rofiah??? If I catch u ehn We plan but Allaah is the best PLANNER They promised to grace the occasion but Allaah knows best Sis Aminah Erinoso. I saw ur message but never mind my not replying. I dey do shakara for Ni... Ohh sis Salaudeen Rashidah, Omo I miss ur absence baje...e wetin make you no come again self?? I reserve my comment for you Sis Khadeejah Bint Adams, shey be u come you no con wait for me abi..no wahala My PP, Adeola Halimah, know that we plan but HE is the best Planner, for the Love I have for you is purely for the sake of Allaah... Tripple Bee my Pmam, thnx for the wonderful & lengthy call yesterday with your sisters. JazaakiLlaahu khayran mama to sense making. Sis Aisha Bint Abdul Hakeem, JazaakiLlaahu khayran for d calls too...really appreciate u deeply Sisters in Oyo/Ibadan, Ogun, Oshogbo/Osun, Kwara/Ilorin, and others, wont you call us for ur Nikaah abi is it only lagos Ni???? una berra do quick I Love gbogbo yin patapata latoke dele for the sake of Allaah...
Posted on: Sun, 30 Mar 2014 12:03:36 +0000

Recently Viewed Topics




© 2015