Me: d dogs are not fat Jo Grace: hewo!! Dog wey dey eat 4times. I - TopicsExpress



          

Me: d dogs are not fat Jo Grace: hewo!! Dog wey dey eat 4times. I go give dem morning,I go give dem afternoon, then for night. Me: 3times Grace: sometimes I dey give Dem chacha cha food. Like when I wan give dem medicine Me: y r u giving them medicine,nobody is sick!? Grace: no be medicine,I dey give Dem.if I see say bloero dey look somehow I go give am medicine. #selfmedicationraisetopower2 #drgrace.
Posted on: Fri, 21 Jun 2013 08:35:11 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015