Mede Mede Xtra- Na where o? My people we salute una dis lovely - TopicsExpress



          

Mede Mede Xtra- Na where o? My people we salute una dis lovely wonderful Wednesday wey be Language day. My people with the kine ogbonge football wey Besiktas knack Arsenal for their House join all the drama wey shelle as Ramsey Collect red card,Giroud no fit deliver even Alexis Sanchez fall people hand and one fan throw Bottle meet Arsene Wenger. Na where una feel say Arsenal still need to strengthen before Transfer window go close? Abeg just yarn your own, no tarsis or insult o.Oya make we yarn.
Posted on: Wed, 20 Aug 2014 13:13:35 +0000

Recently Viewed Topics




© 2015