My Person, How everything today? I hear say u dey murmur, you dey - TopicsExpress



          

My Person, How everything today? I hear say u dey murmur, you dey complain and you dey grumble say you neva hammer, u no thank God ehn! U think say to see August 2013 na moimoi? Boko Haram reach ur side? U dey 4 Dana Crash? Aluu community pple catch u? U no hw many way die for 2012 and even 4m Jan till nw? Ansa me naaa *...* God give u good health. Naija no good, Naija no good: u dey use blackberry, ipad, Iphone, Galaxy tab, Android and laptop, If at all u neva get money buy car or build house. Abi u don see where person wey dey coma for sick bed dey whatsapp? Abi na blind man wan change DP? or comment for facebook status , u still dey complain there? Abi u don see where dead body dey read facebook and ping or whatsapp 4 coffin? You better Start thanking God now...
Posted on: Sun, 04 Aug 2013 12:19:10 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015