My landlady own don too much for dis yard. She go just dey shakara - TopicsExpress



          

My landlady own don too much for dis yard. She go just dey shakara like say na her oga be d first to build house, naso she go dey halla if i no quick greet her. If I even greet am sef, naso she go keep nose like sey shit dey smell. Every time na my mata she dey carry for head, sake of say she suspect say me been arrange susan for my landlord to razzle and God know say i no do anytin like dat. Susan na my boyfriend friend babe o. My landlady just dey diss me for dis yard. I no wan talk becos i no get money to tak rent anoda house, and i dey owe 8months rent, but my landlord na guyman wey undstnd and he dey threaten me atimes but he stil dey understand but my landlady ehn, na wen she see say people plenty for yard naim she dey like fall my hand ontop house rent mata. I don beg my guy (Akeem) tire mak he find me small bar mak i tak pay for my house but d guy lazy and he no get bar to gimme. Akeem na one bobo wey dey ginger my swagger. D guy dey totori my brain dieeee....d only prob be say, he lazy, aldou he no stingy. My Akeem sabi how to sample my g-spot witout any wahala, the guy don make me talk tinz for bed wey I no suppose talk. Anytime I remember wetin my Akeem dey do me ehn, my pant go soak but dis days, na sharp sharp he dey do am and he go just dey rush me say mak i come dey go house. So one day naim i tel am say make he tel me if he no want me again, he come tel me say no b so, say he get one woman like dat wey just begin die for am and he wan wound her die becos she hold side. Naim i vex say i no do again, mak he go wit d woman. My Akeem beg me well well say na just for sometime, say he go soon bone d woman side....i come later gree becos I no fit use vex fashi dat guy pr#ck. Today o, early momo, na my landlady come take shout take wake me for sleep say weda me nor go sweep yard upon say i b onigbese. Me nor talk, i sweep and even wash bafrum join. Small time naim i say make i go see my Akeem becos i no get joy at all. As i dey go Akeem place naim i see susan for road, she been dey come my house so we come kukuma dey go Akeem place 2geda when we reach there, d noise wey we hear ehn, we first tink say person dey born pikin for Akeem room, but as we put ear for ground, naim we sabi say no be person dey born pikin o, Akeem dey align woman for inside. I wan rush in but Susan hold me tell me sey make we watch small. I dey boil inside but as I begin watch am from window, my pant soak. Akeem sabi am die. He dey give d woman doggie when we begin watch. The woman pin nyash for up dey cry. I knw say no be better cry say the tin dey totori am too much. I nor even know wen i forget say Susan dey there o, I chook hand inside skirt begin dey rub myself. Kai, I no fit leave this guy. The woman begin dey scream like sey she dey born. Akeem stop turn am put ontop table, bend down begin suck her. She just dey moan say her husband never suck am b4. My bobo carry him pr#ck dey rub for her t*t* but he no penetrate, he just dey rub him pr#ck for her clit. She begin beg am "Akeem abeg chook this thin enter, I take god beg you" Akeem smile tell am "Baby, that moni u talk say you go give me when you go give me naa? She begin shout, I go give you am dis evening abeg just chook prick enter". My Akeem na guy man oh. He tell am, "I sample you wella increase the money to 75k" I think sey she no go gree but she continue dey beg. "I swear if you chook ya pr#ck enter I go give you 100k sef". Naso my Akeem enter am slowly, she hold hold my Akeem tight as she just dey shout. I come begin fear say people fit gather. I no sabi if na the money wey make my Akeem begin dey fire like mad, the guy waist begin move like machine. He never f##k me like that b4. Small time o, no do no do, my Akeem begin dey make noise like dog, na the way the guy dey behave if he wan release. He comot pr#ck from her t*t* begin dey release for her back as he dey make noise like dog. As I see sey dem don finish, naso i vex enta d room becos Akeem door don spoil, na table we tak dey lock am from inside. As me and Susan enta d room, my people na my landlady Akeem dey align so. Naso i carry Akeem, hold am say so na dis yeye woman be d woman wey mak am dey do anyhow? But susan say no need,(me no even know say Susan don run begin use her fone dey video everytin) naso me and Susan come carry my landlady cloth, shoe and bag waka comot for Akeem house. My Akeem don call my fone tire me nor pick o, he don call sotey he don kpai my battery. . . . E never tey wey my landlady enter yard, now she come my room dey beg me say she go mak sure say i no ever pay rent again, sofar me nor talk. See dis yeye woman wey don fall my hand tire for we yard ehn. My people shey mak i tel my landlord wetin happen? Abi mak me sef go limpopo my landlord as e be say she limpopo my Akeem? Abi mak i shutup and no pay rent again? Abi make i release the video mak everybody see am? #Hope
Posted on: Sun, 16 Jun 2013 05:24:44 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015