My lovely contry people unah gudmrng oh,how unah nite,hope say - TopicsExpress



          

My lovely contry people unah gudmrng oh,how unah nite,hope say unah sleep like king & queen wen my papa God make unah to be. Sha unah sabi me,na swit tori i bring come oh unah remember dat tori wen i bring come b4 hmmm now evrytin don dey bracater for unah table oh,abeg live me jor nor rush me na make i jejeli jejeli take to my people,ok na my people Tickets for FADBA 2013(FASHION DESIGN & BEAUTICIANS AWARD) don come out oh, VVIP:10,000, VIP:5,000, REGULAR:1,000. To collect ur own,u get am from SALVATION ASAMA,ATU FAVOUR,HERO AGHEDO EHI MARY,RITAESOSA,OR FROM OGA AT THE TOP.............(FINANCE & LOGISTICS DEPARTMENT) IDUGBOE RITA ESOSA 08060929791
Posted on: Wed, 30 Oct 2013 05:12:28 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015