NA ONLY FOR NAIJA PHRASE. 1. Na only for Naija you fit use - TopicsExpress



          

NA ONLY FOR NAIJA PHRASE. 1. Na only for Naija you fit use 200 naira credit win Aeroplane. 2. Na only for Naija Ghost dey look before e cross road. 3. Na only for Naija Passengers dey lap themselves for taxi. 4. Na only for Naija you go see Fish inside MeatPie. 5. Na only for Naija Blind Beggars dey see road. 6. Na only for Naija Person wey no go school dey come check e name for NYSC posting list. 7. Na only 4 naija u go see poor person on d street selin a book tittled: " how to make #500,000 in a month" 8. Na only 4 niger NEPA dey do promo;pay ur bill n win generator. 9. Na 4 only naija graute dey driver keke and okada 10. Na 4 only 9ja u go witdraw cash 4 ATM con stil count d cash weda e complete Add Yours. Have fun, Like and Share...
Posted on: Sat, 24 Aug 2013 17:09:46 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015