NAIJAORIGINAL! Most of our Naija Musicians dey mk money wella tru - TopicsExpress



          

NAIJAORIGINAL! Most of our Naija Musicians dey mk money wella tru music. Some pple believe say dem dey charge too much,ordas tink say dey deserve am as dem don work to mk name for demself.eg Olamide dey charge 1million to collabo inside ur song. 2face,Dbanj,PSquare,BankyW,Flavour etc dey charge over 3 million to perform per show. How u see dis one,and their music? U fil say e dey ok? If yes why,if no why. WORKCHOPwithAjebo&Moyolistic @houseofajebo @moyofarawe
Posted on: Tue, 20 Aug 2013 11:19:11 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015