Nigeria Jokes Update With Ofego wrote: D yorubas dey give a pikin - TopicsExpress



          

Nigeria Jokes Update With Ofego wrote: D yorubas dey give a pikin name after 8 days. Names like FOLAKEMI and call the mother Mama FOLA or Iya Kemi. Also, dem fit name the pikin FUNMILOLA, and call the mother Mama FUNMI or Iya LOLA But a pasitor happily name im pikin ESUPOFO and I addressed im wife as Mama Esu, na so she scream, bind it, cast it, sharp sharp i apologised and call her as mama POFO, lo ba tun gba na...
Posted on: Sat, 27 Jul 2013 09:45:52 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015