Nigerians self ehn! Dem no go ever change. Person post e problem - TopicsExpress



          

Nigerians self ehn! Dem no go ever change. Person post e problem for Facebook say e lose e parents and alarm dey tear am, make Facebook friends come make charitable donations give am. Come see. come see irrelevant comments. Michael Jules. I beg belle dey pain me, I dom use jealousy tire e no dey work. Na wetin I fit use again? Panama Garrick. Wetin be Chelsea match ystdy? Kelvins Aki Wen asuu dey call off the strike? Basikoro sunny. Na true say small boy go enter aeroplane tire from benin go reach lagos them no see am? Na wa self na wetin come concern these comments with wetin the guy want?
Posted on: Sun, 25 Aug 2013 20:05:07 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015