OGHARA CNN THANK THE CONTRACTOR OF OGHARA GENERAL HOSPITAL ROAD - TopicsExpress



          

OGHARA CNN THANK THE CONTRACTOR OF OGHARA GENERAL HOSPITAL ROAD PHASE II ƑΌR LISTENING TO US. Ogharefe - Rehabilitation work has commenced on the badly tarred road of Oghara general hospital which Oghara CNN sited recently. The contractor has gone back †o start working on the bad portions. But we wăņţ †o advice the contractor †o re-line the road ƒόr Ȋ† †o be durable. The first tarring layer is too thin. Ȋ† is our community, so jobs in Oghara by Oghara sons and daughters should be done properly. But we wăņţ †o thank you ƒόr listening †o us at all. Other contractors should follow suit, most especially Lords Vineyard road and Ago lane in Oghareki. They should take example from the NDDC roads constructed by Engr. Greg Ighere at Ogharefe. Meanwhile, those people who comment rubbish on our posts, we are coming ƒόr you. Since una no wăņţ make we use our words take change Oghara situation, we go dey blast una personally. People like Sagboje Milton wey dey benefit from Dr. Ofa and because of dat he nor waņţ make we dey say the truth so, we dey come ƒόr you. If na d motor wey Nani buy ƒόr you so dey catch you, we go know. Oghara don get governor wey e don try †o develop the town more than wetin e be today, but some bad people wey he carry follow body, thinking say dem be beta people, nor allow the town develop pass like this. Men dey vex ooh. So make una Sharap make we use our words take change the town ƒόr good ooh. Other people wey dey fear †o say the truth, na una dey make the town dey spoil more more. Una go pack comot ƒόr us make we repair before we go call una come back, bcos fear wan kill una enter grave so. Dat bros ƒόr Ethiope arena, wey e dey talk say we dey spoil people image ƒόr nothing so, where you dey wey every dey happen ƒόr the town? You say we dey distroy those people wey you mention their names. Oghara people tell you say we dey spoil those people names? Abi nor b wetin happen we report? Since you they fear †o report bad bad things ƒόr the town so, go close dat your Ethiope arena. Journalism na †o report both good and bad things ƒόr society. No b only good good things you go dey report. We go soon launch Oghara CNN. Abi una think say we dey fear face. When we launch am early December with our licence, una go fit come tell us nonesence. Abi wey Sahara reporters dey report dey go so, anybody fit sue dem. Make una no worry we go soon get our licence, bcos we don already apply. By his grace, we go launch am early December this year and una go fear the big names wey them go dey there. We thank those people that inboxed us that the contractor of Oghara general hospital road has gone back †o site bcos of our warning. Ejogharafo. Oghara wadoooooo
Posted on: Tue, 29 Oct 2013 13:15:46 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015