Ok my people, e still dey shelle here for naijafm 102.7, on top - TopicsExpress



          

Ok my people, e still dey shelle here for naijafm 102.7, on top #SPORTSMATA,We get Arsenal, Chelsea, Manchester United , AC milan , Liverpool plus we country Nigerian jerseys to give una today and na our sponsors JOEREX SPORTS NIG. LIMITED make all this gifts possible. Them get all the sports plus gym equipment wey u need to keep fit plus hold body. Their address dey for no 104 WESTERN AVENUE SURULERE OJUELEGBA LAGOS.PHONE NO; 08033334606, 08035004867 Make i yan una wetin you go do to fit win the gifts; Make you follow naija fm for all we social media platform. Twitter: @naija102fm, instagram; naija1027fm plus answer all this questions; 1. Na which time #Sportsmata dey air ontop naijafm? 2.How many years naijafm dey today? 3. Wetin be the hash-tag for today? Oya lets go there, GOODLUCK!
Posted on: Wed, 01 Oct 2014 15:15:14 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015