Omo i watch Rick Ross video finish "Speeding", na im police stop - TopicsExpress



          

Omo i watch Rick Ross video finish "Speeding", na im police stop me for ontop bridge come dey ask me for license and registration. Na so i run jump from ontop d bridge enta water...e dey wait for my speedboat....... I swear i drink water tire dat day eh.. And d worst part be say i no sabi swim. Na God save me me say fisherman hook come carry my for pant. Dem been dey jolly say dem don catch big fish sef come see say na human being. Moral is Life aint a Music Video or a video Game. U only have one chance, if you die, no Retry or Replay...
Posted on: Wed, 05 Jun 2013 17:34:20 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015