POLICE: HEY mr man park the car there....PARK I - TopicsExpress



          

POLICE: HEY mr man park the car there....PARK I SAY PARK DRIVER: OFFICER GUD Morning SIR, POLICE: what is gud about the Morning? DRIVER: officer abbeg i no well...... POLICE: u are stupid, how that one take concern me.... DRIVER: OGA, u no the pity persin ni. POLICE: no waste my time let me have ur particular. DRIVER: OGa as the tin dey disturb me well, well i leave my particular for house. POLICE: Wetin be dat wey the disturb u wey go make u leave ur particular for house? Park well DRIVER: OGA, E BE LIKE LIKE LIKE LIKE SAY NA E E BO POLICE: EBO WHAT? WAIT WAIT WAIT. NO COMPLETE AM MAKE E NO BE WETIN I DE TINK OOOOOO....,CARRY AM GO THE NEXT CHECK POINT AND COMPLETE THE REMAINING 2 LETTER WORDS THERE DRIVER: officer manage this five thousand naira abbeg no vex POLICE.: AH ,AM A GUD SAMARITAN U STILL DEY HERE? GOG GO GO GO GO DRIVER: MOVEEEEEEEEEEEE E POLICE:YEYE, THANKGOD SAY U NO GIVE ME THE LA, NA THAT ONE DEY KILL PEOPLE
Posted on: Mon, 25 Aug 2014 13:51:22 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015