Papa Akpors: Akpors, I learnt your JAMB result is out. Akpors: - TopicsExpress



          

Papa Akpors: Akpors, I learnt your JAMB result is out. Akpors: Daddy You remember John wey dey carry first for our whole school? he failed Papa Akpors: that’s terrible,what happened? Akpors: You also remember Paul wey dey teach me for house? He failed too. Papa Akpors: what’s causing the poor performance? Akpors: Daddy I don’t know, na so e be o,Even Kelvin who won the Cowbell competition failed too. Papa Akpors: so how was your own result? Akpors: You also remember Paul, our senior prefect? He failed. Papa Akpors: (Angrily) Boy, Tell me about your own result!! Akpors : (angrily) If all those people failed, wetin You expect for my own result?? I be witch?
Posted on: Mon, 03 Nov 2014 10:29:32 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015