Plz glanc 2ru dis, 'MUMU, MAGA & ASEE' no fee finish 4 Lag oo, - TopicsExpress



          

Plz glanc 2ru dis, 'MUMU, MAGA & ASEE' no fee finish 4 Lag oo, ask me Y i talk ham, Y? Na one MUMU Guy ni o,just bcos of d pictur wei upload 4 my profile,him no no say i no b Girl,na him com dey fall in Love 4me. so later,him com dey chat wt me & com tel me say him lov me gan & me no follw ham argue bcoz i disguic myself as a girl.he com ask me say wher i dey? i com tel ham say i dey Calabar com visit my Uncle, He com say mak i com meet ham 4 Lagos bt i tel ham say make him send me money wei i fee take transport com Lag. I tink sey na SereSere(jokes), him com say mak i send my acct.no, immdiatly i send & giv ham bcos i no b dulln Guy. As i com wake up dis mornin na hin com tel me say He don send #12,000 in2 my acct. & i don c ham. I com text ham, say mak him go check my profile verywel him go c who i B. so nw he com dey tell me say am b 419, Se na tru? Bt me i call ham BabaMUGU Guy. Se make i refund his money back 2 him or not? I just use dis 2 teach U guyz lesson wei b sey if U c any fine girl Ur eyes go dey shine lyk motor light. E no gud oo make Una stop ham, & bcareful so d@ U wl nt b nxt i wl take as MUGU.
Posted on: Fri, 06 Sep 2013 08:34:57 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015