Ppls abg help me nd ma parent settle mata ooo.... Ναιν Dey - TopicsExpress



          

Ppls abg help me nd ma parent settle mata ooo.... Ναιν Dey sAy mak I go write sChool item list...... Lobatan As freshers u knw say # joy go dey bubble... Nain I cari biro And book ooo SEe me see wahala oooo Rice 1/2 bag Beans 2 ike oda Yam 30pcs Ororo 5lt Epo 5lt Garri 6 ikeoda Salt 2cups Maggi 2pck Alubosa 1ikeoda Atagigun 2derica Tyme,curry 5each Pocket money 20k Dried fish big 12pcs Grounded ogbono 5derica Tomato pasTe 1/2ct Sugar measurement 5cups Mortal&pestle 4pots W 12plates 10spoons 5cups 12singlet 10boxers 10big ghana mustgo bag Big Mattress Cupboard Gascooker medium standing fan Lcd tv Gotv with 1yr subs Rug Paint for hostell wall 3brooms 3big baff 3bucket 1doz washing soap 1doz bathing soap Big jik ........... Lik dat d list long sa.... Nain dey yari momi lowo oooo. Talk true.... Se e no too much...... nain I tell dem say e too much............ Omo kom see worldwar ll history Na today I knw aw many kom ma naming ceremony...... Wu steal meat dat day Kai........... I tink say na dere e end Nain dey talk say mak I no go ilorin again ooooo Abeg wetin I do wey wrong....... Se e tOo much ni???????? I don tire ooo the two of dem don yari momi lowo ooo Se I don do bad tin ???
Posted on: Thu, 25 Sep 2014 08:19:10 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015