***SEE ME SEE WAHALA 4 LAGOS OOOH**** *u cee me on sunday wit my - TopicsExpress



          

***SEE ME SEE WAHALA 4 LAGOS OOOH**** *u cee me on sunday wit my bible 4 hand, u cum ask u dey go church?? Ans: no, i be Alfa i dey go mosque.....mtcheeeeew. *u cee me, cum luk me finish cum ask u be calabar boy?? Ans: no i be ibo boy, i dey sell parts 4 Ladipo market....lobatan * u cee me 4 beer parlour cum ask wetin u dey do 4 here??? Ans: i cum do crusade.....lwkmd *u cee me enter toilet u cum ask u wan shit??? Ans: no, i wan chek weda ma shit don grow....lolz *u cee me 4 market u cum ask weda i cum buy sumtyn??? Ans: no, i go troway dirty....lmfao . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . ......abeg add ur own mek i piss cum....ssssssssssh aboki
Posted on: Mon, 16 Sep 2013 09:34:44 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015