SOME IGBO NAMES AND THEIR FUNNY DIRECT TRANSLATION!!! JUST FOR FUN - TopicsExpress



          

SOME IGBO NAMES AND THEIR FUNNY DIRECT TRANSLATION!!! JUST FOR FUN (No hard feelings pls). Obiageri-if u come u chop. Uzoma-better road. Chiamaka- God dey fine. Somtochukwu-follow me bumper2bumper dey praise God. Chinonyerem- God abeg come dey my side. Ijeoma-safe journey. Enyinnaya-him papa friend. Nzubechukwu- God dey cut Nzu. Ugochukwu-God eagle. Kelechi-thank God. Ifeoma-better thing. Chinedu-na God dey lead. Obioma-sofri mind. Ogochukwu-God dash dash. Chima-God sabi. Obinna-papa mind. Uloma-ogbonge house. Onyeka-na who pass. Chituru-na God talk am. Chijioke-na God hold him share. Nnenna- mama papa. Ndukwe-life abeg gree. Anele-make we dey look look. Anayo-u too dey beg Uwazurike-make world sempe and take rest Akunaesiobike-money dey ginger mind, Chukwuebuka-God too BIG... Nnamdi- my papa dey kamkpe. Anyaka - Eyes is bigger. Uwaharam- dis world leave me. Madukolu-people scarce. Onochie - him don replace Okafor - big belle. Adaobi- girlboy. Nneka-Mama pass (Weda na A1 or P8 all na pass). Add urs, even in oda languages & keep d fun rolling. SOME IGBO NAMES AND THEIR FUNNY DIRECT TRANSLATION!!! JUST FOR FUN (No hard feelings pls). Obiageri-if u come u chop. Uzoma-better road. Chiamaka- God dey fine. Somtochukwu-follow me bumper2bumper dey praise God. Chinonyerem- God abeg come dey my side. Ijeoma-safe journey. Enyinnaya-him papa friend. Nzubechukwu- God dey cut Nzu. Ugochukwu-God eagle. Kelechi-thank God. Ifeoma-better thing. Chinedu-na God dey lead. Obioma-sofri mind. Ogochukwu-God dash dash. Chima-God sabi. Obinna-papa mind. Uloma-ogbonge house. Onyeka-na who pass. Chituru-na God talk am. Chijioke-na God hold him share. Nnenna- mama papa. Ndukwe-life abeg gree. Anele-make we dey look look. Anayo-u too dey beg Uwazurike-make world sempe and take rest Akunaesiobike-money dey ginger mind, Chukwuebuka-God too BIG... Nnamdi- my papa dey kamkpe. Anyaka - Eyes is bigger. Uwaharam- dis world leave me. Madukolu-people scarce. Onochie - him don replace Okafor - big belle. Adaobi- girlboy. Nneka-Mama pass (Weda na A1 or P8 all na pass). Add urs, even in oda languages & keep d fun rollingSOME IGBO NAMES AND THEIR FUNNY DIRECT TRANSLATION!!! JUST FOR FUN (No hard feelings pls). Obiageri-if u come u chop. Uzoma-better road. Chiamaka- God dey fine. Somtochukwu-follow me bumper2bumper dey praise God. Chinonyerem- God abeg come dey my side. Ijeoma-safe journey. Enyinnaya-him papa friend. Nzubechukwu- God dey cut Nzu. Ugochukwu-God eagle. Kelechi-thank God. Ifeoma-better thing. Chinedu-na God dey lead. Obioma-sofri mind. Ogochukwu-God dash dash. Chima-God sabi. Obinna-papa mind. Uloma-ogbonge house. Onyeka-na who pass. Chituru-na God talk am. Chijioke-na God hold him share. Nnenna- mama papa. Ndukwe-life abeg gree. Anele-make we dey look look. Anayo-u too dey beg Uwazurike-make world sempe and take rest Akunaesiobike-money dey ginger mind, Chukwuebuka-God too BIG... Nnamdi- my papa dey kamkpe. Anyaka - Eyes is bigger. Uwaharam- dis world leave me. Madukolu-people scarce. Onochie - him don replace Okafor - big belle. Adaobi- girlboy. Nneka-Mama pass (Weda na A1 or P8 all na pass). Add urs, even in oda languages & keep d fun rolling. Courtsy of "Latex Jokes" Like d page inoda 2 bcom a fan
Posted on: Sat, 17 Aug 2013 22:42:14 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015