SPORTS MEDE MEDE: (MOTIVATIO N OR DISTRACTION) My people una - TopicsExpress



          

SPORTS MEDE MEDE: (MOTIVATIO N OR DISTRACTION) My people una good morning and welcome to a # FREAKYFANTABULO USFANSFANTASTIC FAVORITEFRIDAY . Gist don comot from England say oga Arsene Wenger go leave Arsenal at the end of the season if the team no win any title as dem don dey do for the past 8 seasons. My people make una look am well, dis kain talk na motivation abi na distraction for Arsenal, Arsene Wenger, the Players and supporters? Make we try respect others and ourselves in the way we comment.
Posted on: Fri, 13 Sep 2013 07:13:54 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015