See naija democratic dictator. Oga Jonah you know no say you go - TopicsExpress



          

See naija democratic dictator. Oga Jonah you know no say you go get approval before you open mouth by yaself dey yarn say Unilag na Maulag? Medicine after death. Prez Jonah write letter to senate president David Mark say make im expidite di matter quick pass di bill to rename Unilag. Common sense no common sha. Di way this president take handle dis matter just show as usual say im no dey think before im do someting, confused man. If prez Jonah be comapany na like dis im sign board go be .” GEJ limited , Joker Presido, dealing in wholesale fraud ,corruption and irrelivancies” .Oga Jonah, make I give you advice, na only advise o, leave Unilag alone , no be our problem for naija. Boko Haram dey, plane dey fall comot from sky, light no dey , notin dey work. Make you dey stop to do nigeria yeye becos If the owner of a calabash calls it a worthless calabash, others will join him to use it to pack rubbish e.g India people for Dana
Posted on: Sun, 03 Aug 2014 20:55:08 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015