Simeon wrote: Rat: (with tiny voice) hello. Man: hello, who am i - TopicsExpress



          

Simeon wrote: Rat: (with tiny voice) hello. Man: hello, who am i speaking wit? Rat: na Mr John be dis abi? Man: yes u are speaking wit Mr John, who is dis pls? Rat: so u no recognize my voice abi? Na me ur room mate. Man: u say what?. Rat: ur room mate Rat. I dey ur room now.. Man: i beg ur pardon? Rat: which yeye beg u dey beg. i never chop since yesterday wey u waka comot. I check that place wey u...
Posted on: Fri, 09 Aug 2013 15:11:05 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015