Some girls can pretend i b girl also bt i no like pretence and dem - TopicsExpress



          

Some girls can pretend i b girl also bt i no like pretence and dem 2 sabi show body,Even d level wen dem no reach dem go say dem pass am.some fit even make u leave ur poor boyfriend bcos dem go lie for u say their boyfriend get everytin,he get money and anytin wen she want he dey give her and for inside na garri d poor boy d soak,d one wen dey pain me b say some girls fit tell u say dem b saint bt d tym wen u go know say dem b proffessor for d game na d tym wen dem don carry belle.is beta u just show ur real self afterall na only talk people go talk.
Posted on: Mon, 26 Jan 2015 09:57:56 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015