Some ladies don dey train boxing.......2 dey fight for right,when - TopicsExpress



          

Some ladies don dey train boxing.......2 dey fight for right,when som ar into karate for boyfriend.......some ar into business still dey find containers, while som akuna-kunna......dey do business card.......even armed robber don dey get office,police too dey price bribe when conductor don dey use muscle ride........landlord don dey claim god........wen tenant go dey buy golf......even if I b street I treat my fellow straight my attitude no dey strict........buy if u dey rude I fit commot teeth......my own life not d lik cheat.......but I still fit...even if I dey sit.....no dey believ say u fit happy from d people wey bside u, dem dey for u not to feel alone,cos evn if u sey hi dem go dey bone.....say wetin. Go ur own........u no b twin try ur zone cos always u ar not alone. Ur concience still b best friend.......am not a man from one nation but I dey find my hight from dis nation,if u no dey gree u fit try go station.....me I be a man we dey walk wit all option......if u no beliv no asumption.............my HumBlE selF Omo JesU!!.
Posted on: Thu, 29 Aug 2013 20:16:44 +0000

Trending Topics



with us James Carr would have turned 73 today. I

Recently Viewed Topics




© 2015