Some tinz i did as a child and is still doing 1. If person slp - TopicsExpress



          

Some tinz i did as a child and is still doing 1. If person slp open mawt i dey carry paper fold into cigar put am for mouth.. Lol i stil do it 2. i dae chew gum slp off... Kai did dat yestanyt 3. If i thief pupcy drink for fridge i go carry water add am mk e reach d level i bin drnk frm, *lol* 4. I dae soak ma bread n biscuit insyd fanta or tea.. Dat tin swt die.. I dnt joke wid it 5.i dae hyd 1 meat unda ma rice or still comot meat add for my own wey dem bin put already.. I dae do am o.. Lwkm 6. I dae cut five alyf carton 2drink d last drop .. Hahahah.. I stil do it # 7. I dae put ma tablet insyd garri b4 i swallow.. Lolz na ma best style b dah til nw 8. I dae lick icecream lick with d plate alll join. Chaiii my head want scatter. 9. i bin dey wear slippers wey big pass me comot go buy somtin. 10. I bin dey slp for church like craze... Dt church slp dey swt o. abeg if u get any add ur own
Posted on: Fri, 13 Sep 2013 07:22:42 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015